Wednesday 8 July 2015

THIS PICTURE OF THIS DAVIDO BODYGUARD GO SHOCK UNA


This na popular singer David Adeleke wey una know as Davido bodyguard for the back wey wear black. Hin no dey big like many people go think say hin go dey and hin no even tall. I hear say the guy dey work hard and hin size no dey affect hin work.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.