Tuesday 4 August 2015

WANDE COAL GOOD DIE--- 2FACE



2face go Twitter to yarn yesterday say ' Ololufe' singer, Wande coal na the naija musician wey hin like pass and say the boy good die.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.