Wednesday 22 July 2015

PHOTO: PRESIDO BUHARI DON LEAVE AMERICA THIS NIGHT, DEY ARRIVE TOMORROW MORNING


Presido Buhari don finish hin journey to Obodoyibo America where hin meet U.S Presido Barack Obama and other U.S top top Ogas dem for there. Presido Buhari go arrive Naija tomorrow morning from U.S, we wish am journey mercies.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.