Tuesday 17 February 2015

PDP FOR OGUN STATE DON EXPEL OBASANJO


After hin don retire from politics,Ogun State PDP don sack Gen.Olusegun Obasanjo.This tin happen after Obasanjo talk say make PDP take their membership card tear am.OBJ wey talk say hin no go go another party and hin go just dey like normal naija person.
Hin talk say hin dey ready to work with anybody no matter the party.So no more OBJ for PDP wahala dey ooo.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.