Tuesday 17 February 2015

NEW YORK TIMES YAB PRESIDENT JONATHAN + DEY CALL AM MR

I no like the way people for media dey yab dr.Goodluck Ebele Jonathan. Na naija president and we suppose give am respect.New York Times yab president Jonathan for the latest newspaper. The tin wey den do wrong pas na to call am Mr instead of Presido or even Dr.This tin no good and we gats stop am.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.