Nov 6 2014 I start to blog from my uncle office for Ikeja and today na my blog be the number 1 blog for pidgin English and we don make progress. I just wan thank everybody wey dey visit my blog, dey read wetin I dey write and everybody wey dey support me. Blogging no easy as I think before I start but by Baba God power we still dey kampe!
We never even start, we get more plans for this blog and I wan invite una for this journey. I go no disappoint una.
E-more
No comments:
Post a Comment
This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.
Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.