Tuesday 24 March 2015

I NO DEY COLLECT N190M SALARY!-- PATIENCE JONATHAN

First Lady Same patience Jonathan don deny say she dey collect N190M from PDP Rivers state candidate Nyesom Wike.Her media assistant Ayo Adewuyi talk say na lie and make people no dey believe everything wey dem hear.
Rivers State Governor Rotimi Amaechi na him talk say she dey collect N190M from Mr Wike.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.