Tuesday 24 March 2015

SEE AS KATE HENSHAW DEY FIGHT FOR MARKET

The actress dey one movie location for Asaba.For the film,she go fight with one woman for market. Kate no do sme-sme as she fight am even though people dey look.
The name of the film na "Public Assault" wey get one of naija best director wey dey do better films,Tchidi Chikere.Other people for the film na Hafiz Oyetoro(saka) and Queen Nwokoye.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.