Tuesday 24 March 2015

FIRE BURN OKADA MAN FOR 3RD MAINLAND BRIDGE THIS MORNING

I just dey hear this tori now.According to the tori wey I hear the mean wey dey come from the ifako side of the bridge dey speed go Unilag side.Police people warn am say make hin reduce hin speed but hin no hear.
The man fall from the bike before the tin catch fire born am.The man born so tay you no for see hin face.
Nawa oo



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.