Wednesday 25 March 2015

FORMER PRESIDO OLUSEGUN OBASANJO WARN NAIJA PEOPLE ABOUT MILITARY COUP

OBJ don warn naija people about the Military coup after 2015 election on Sunday.
Hin talk say hin dey pray say make the rumour about military coup for naija comot.OBJ wey dey talk for meeting wey hin welcome APC south-west women wey dem leader Aisha Buhari.
OBJ talk say Military no suppose dey rule any country.
Obasanjo na Former Muritala Mohammed assistant after the coup for 1977 before hin rule after the man die.


E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.