Sunday 29 March 2015

AMBER ROSE AND WIZ KHALIFA DON SETTLE BEEF ABOUT DEM PIKIN

Rapper Wiz Khalifa and hin firmer wife Amber rose dob dey ready to settle dem problem about who go keep dem 2 year old son Sebastian.
TMZ talk say na Wiz song for Fast and Furious 7 na hin help settle the problem.The name of the song na "see you again" and when Amber hear the song,her heart melt,she come decide to settle the wahala.
Amber and Wiz don dey yab each other about who go keep dem son.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.