Sunday 29 March 2015

INEC DEY DO ELECTION TODAY FOR 305 POLLING STATIONS

INEC go do election today for 305  polling stations throughout Nigeria.
INEC spokesman  talk say the election go dey. today all over naija.
For Lagos na 5 local governments election go dey: oshodi-oke,Eti-Osa,Somolu,Alimosho and Isolo.



E-more

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.