Tuesday 17 February 2015

EXPLOSION FOR RIVERS STATE

Three bombs blow this afternoon for Okrika Primary School for Portharcourt where APC dey do their rally.The people still dey wait for fen leaders when the bomb fire.Many people wey there talk say na Fireworks and no be bomb.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.