Tuesday 17 February 2015

I NO DEY SLEEP WITH KYLIE JENNER--TYGA

Rapper Tyga Don deny rumour say hin and 17 year Old Kylie Jenner don dey sleep with eachother.Hin go the show "Breakfast club",the same one wey Amber rose use take yab Kylie.
Tyga talk say to carry am go court say hin dey with small pikin wey den call rape.Hin tall about the wahala for YMCMB with Lil Wayne and Birdman,hin no support Cash money. Hin talk about hin wahala with Drake.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.