Tuesday 17 February 2015

SO TONTO DIKE DON GET BELLE

When news comot say actress Tonto Dike get Belle, I no quick write am because I wan confam am.Now the actress don confam am say she don carry belle.She go instagram to thank God for the pikin wey hin give am.We never know the papa but e fit the man wey she snap with an for inside bedroom. I salute Tonto say she keep the Belle.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.