Tuesday 17 February 2015

NAWA!!! NAIRA DON TURN N213 TO $1

Dollar now don be N213 for black market today,this wan mean say dollar don lose N4 since Friday.Dollar dey sell for N210 for Bureau due change.Most people talk say na because of the CBN don stop inter-bank market trading.Naira don turn N307 to pounds and N235 to euros. Make God help us ooo.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.