Sunday 8 February 2015

WHY INEC POSTPONE ELECTION

The reason wey INEC postpone don comot and na because of Boko Haram.According to INEC oga prof.Attahiru Jega INEC receive report from Naija security people dem say if den do election for that North-east Wahala go dey.
Another reason wey INEC postpone am na to allow INEC prepare well and so that den go share the PVC to many people. The election don move go March 28 and den go still dey share PVC.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.