Tuesday 4 August 2015

MERCY JOHNSON DON DEY FAT AGAIN? MAKE UNA JUDGE

 Since Mercy Johnson start to dey born Pikin, her weight don dey affect her career as the tin dey go up and down. Many pay troway the actress salute when her body come down after she born her 2nd pikin, Purity but e be like say the tin don come back. This pictures with her fellow actress, Isabella Ayuk e be like say the actress don dey fat. Make una help me Judge, look more pictures after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.