Wednesday 22 July 2015

PREGNANT ACTRESS STEPHANIE LINUS OKEREKE DEY LOOK FINE FOR NEW PICTURES





 Oyibo people call am 'gorgeous'. Stephanie and her fellow actress Iretiola Doyle go the launch of the new Vlisco shop for Ikeja last weekend and every body just dey look how Stephanie still dey even with that belle. Look more pictures after the break.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.