Tuesday 14 July 2015

ACTRESS MIMI ORJIEKWE DON DEY ENGAGE TO HER NEW MAN



The Nollywood actress don announce say she dey engaged to her boyfriend and dem go soon marry. She post the picture Instagram come write,' No date just save it for us'.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.