Monday 13 July 2015

DEM POSTPONE BVN REGISTRATION BECAUSE OF FORMER PRESIDO JONATHAN?

This na former presido Goodluck Jonathan for Gwarimpa branch of First Bank where hin go process hin BVN. So if dem no postpone the BVN thing, hin no go collect hin own.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.