Sunday 26 July 2015

SEE HOW ACTRESS GENEVIE NNAJI AND HER FRIENDS DEY SPEND THE WEEKEND


Naija actress and mama to one pikin, Genevieve Nnaji and her friends yesterday dey chilling for Lagos yesterday. The location na Inagbe Grand resorts and leisure. Supermodel Oluchi Orlandi wey be the actress friend too dey for the place too with dem other friends. Look more pictures after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.