Sunday 26 July 2015

SENATOR DINO MELAYE AS HIN DEY RELAX ONTOP THIS EXPENSIVE SHIP


The senator wey dey yarn say the money wey dem dey pay our leaders too much for this picture for this expensive boat and I believe say na around Lagos be this. Senator Dino share this picture for internet later hin come write ' work hard, play harder'. Abeg make person tell our dear senator say dem no dey wear this kind cloth dey go boat cruise. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.