Saturday 7 February 2015

PHOTO: JIMI AGBAJE SHARE KEROSENE FOR LAGOS STREETS

Jimi Agbaje go share kerosene yesterday for Lagos streets to people so that den go vote for am.I wan ask this thing shey e dey right? no be buying of votes?.well, see the pictures

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.