Saturday 7 February 2015

FASHOLA GO OLAMIDE PIKIN NAMING CEREMONY

Olamide do hin pikin naming ceremony yesterday for Magodo and Governor of Lagos state,Babatunde raji Fashola dey there too.Batifiero Maximilliano Adedeji na him be the name of the Pikin.Olamide girlfriend na him born the pikin.Darey art-alade dey there too.

 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.