Sunday 26 July 2015

AT LAST!! DAVIDO BILLIONAIRE PAPA DON AGREE TO SEE DAVIDO PIKIN, IMADE



Davido papa, Mr Adeleke don finally see Davido pikin, Imade yesterday, OBO go Instagram to tell hin fans. Imade wey be Davido daughter wey Sophie Momodu born for am na 3 months old. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.