Saturday 18 July 2015

SEE HOW PAUL OKOYE DRESS FOR MAMA EVENT YESTERDAY

wetin be this? you dey go jog?
 Everybody know say Peter na hin sabi dress pass but Paul you for dress small. To me to wear this kind cloth to go this kind place and ceremony no dey good. Wetin be this? you dey go Jog? look more pictures after the break?




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.