Saturday 18 July 2015

NO BLAME ME FOR JONATHAN PERFORMANCE----- OBASANJO


Former President Olusegun Obasanjo as hin dey talk for the 11th Convocation for Benson Idahosa University for Benin, Edo stata yarn about the performance of former presido, Dr. Goodluck Ebele Azikiwe Jonathan performance when hin dey for power.
' Jonathan performance na hin responsibility, I dey always yarn say you no fit help person do work, but you fit only help am do the work.' Before I become the head of State of Naija, na my work to go fight for war and if Gowon no send me, nobody go know if i fit perform or not' Obasanjo yarn.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.