Sunday 2 August 2015

LOOK PICTURES FROM PSQUARE, AKON PARTY WITH BILLIONAIRE TONY ELUMELU YESTERDAY NIGHT


 Psquare and Billionaire Tony Elumelu na very good friends, the twins yesterday go popular lagos club, Escape where dem celebrate with the rich man. Akon wey do the remix of 'chop my money' dey there with dem too. Look more pictures after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.