Saturday 18 July 2015

SINGER OIMAWUMI DON BORN ANOTHER PIKIN THIS MORNING


Singer, Omawumi don born another pikin for hospital for US and na baby boy. According to wetin I hear, the pikin and the mama dey fine and she born early this morning and e be like say na yesterday for Amercian time. Congratolovia to dem!

1 comment:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.