Wednesday 8 July 2015

FORMER PRESIDO JONATHAN DON LAND NAIJA FROM HIN U.S AND UK VACATION

Former Presido, Dr, Goodluck Ebele Jonathan don arrive Naija from hin one month vacation for U.S and U.K according to newspaper Punchng. The presido wey travel with hin wife and family don promise say hin go come back, come build back PDP and e be like say hin wan start.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.