Monday 3 August 2015

LAGOS STATE GOVERNMENT ARREST 93 OKADA MEN

Lagos state Government don arrest 93 Okada men through dem Task force for environment and special offence unit.
Dem arrest dem for Oshodi, Agege, Mushin, Iju-Ishaga say dem dey smoke 'igbo' come dey sell am too. Dem arrest some of dem because dem talk say dem stay for all this uncompleted houses without anybody permission .
90 men and 3 women dey part of the people wey dem arrest becuase dem talk say dem dey affect the environment and dem dey dirty am. The government talk say the next one na all wonen wey dey sell for street.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.