Wednesday 5 August 2015

SO TIMAYA RAPE ANOTHER GIRL FOR MALAYSIA, FIT GO JAIL FOR 8 YEARS


I hope say Timaya go recover from this tin. I dey sure say by now u don know about the girl wey talkk say Timaya rape am. She even get pictures, screenshots and even video sef and she dey ready to destroy hin career but another one day. This one yarn say Timaya rape one Uganda girl for Dubai. The person talk say Timaya like that to do that tin and hin be #oshofree. Nawa ooo

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.