Wednesday 5 August 2015

PRESIDO BUHARI ROCK PALM SLIPPERS AS HIN WELCOME EMIR OF KANO


 Emir of kano, Sule Lamido visit oga Presido buhari for Aso rock Villa to greet am with some of the chiefs and traditional rulers wey dey the state. Presido Buhari welcome dem for this for this black slippers and na the first time wey we dey see the Presido without shoe. Look more pictures after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.