Thursday 6 August 2015

NAIJA RAPPER VIC O SAY HIN SUPPOSE FEATURE JAY-Z


Urmmm Vic O don come again with hin talk talk again and this time hin dey talk about one collabo wey hin suppose do with Roc nation oga, Sean carter wey many people know as Jay-z. Vic O wey yab Meek mill and Drake after the two of dem dey beef each other for hin latest talk say e remain small hin for don feature Jay-z, if no be say hin lost all hin contacts and hin Diary. Una believe am?

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.