Saturday 18 July 2015

PETER OKOYE SHARE PICTURES FROM DURBAN BEFORE TODAY MAMA AWARDS

Many Naija musicians dey prepare for the award today and Peter okoye of Psquare no dey left out. The singer share this picture from hin hotel and another one from the ceremony before the MAMA awards. Look another picture after the break.This peter Tatoo sha, e no get any meaning at all, na dem know sha.



No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.