Saturday 18 July 2015

SINGER TIMAYA SNUB MTV MAMA AWARDS, CALL AM POLITICS FOR INSTAGRAM


Maybe because dem no nominate am? Timaya wey go don reach America or still dey on hin way, for hin latest Instagram post don yab MTV MAMA awards. Apart from say hin no go the award for Durban for Southafrica wey most of hin friends for the Industry dey , hin talk say the award na politics for the caption wey hin put under the post. Maybe na true or Timaya just dey jealous.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.