Thursday 6 August 2015

AGAIN!! ALICIA KEYS DANCE TO ANOTHER NAIJA SONG


American singer Alicia Keys don dey love Naija music, after she dance Wizkid Caro with her husband 'swiss beats' she come post another video wey she dey dance another Wizkid song Ojuelegba.
The latest one be say she post one video yesterda, wey she dance former EME artist Skales most popular song,' Shake body'  as she dey swin for inside swimming pool. Alicia wey don dey near Naija wella and she even support the Bring back our girls mobement last year and even call Naija for her song ' We are here'. MAybe she fit do collabo with one of our artist, who know.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.