Wednesday 5 August 2015

LOOK PICTURES AS AMERICAN SINGER ALICIA KEYS DEY DANCE WIZKID OJUELEGBA

 Alicia Keys for the latest video wey she post for Instagram very early this morning dey dance Wizkid Ojuelegba song. She yarn say the song dey make am happpy and from the video as she dey dance she dey very happy. Yesterday she even first post as she dey dance Wizkid 'Caro' song too. Wizkid don dey popular and I fit bet say na hin go take naija go that next level after me.... Lwkmd. Look more pictures after the break.






No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.