Tuesday 26 May 2015

WETIN ENIOLA BADMUS DEY WEAR?

The Yoruba actress dey London and this na from one movie location because how person go dress like this?


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.