Tuesday 26 May 2015

SEE ACTRESS OGE OKOYE $3,500 WRIST WATCH

The actress wey divorce with her former husband last year December, go instagram to share this picture.
Oge wey get 2 pikins don dey live secret life since her divorce and her post online no dey like before, so that she no go enter news.

The wristwatch wey na about $3,500 wey be around N700,000 na her most expensive for all her wristwatches. The watch fit be from her new lover wey she fit get since her divorce.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.