Tuesday 26 May 2015

HOW TUNDE DEMUREN PROPOSE TO OAP TOOLZ

Toolz na very luck girl.
Yesterday, Singer Banky W na him be the first to announce say hin.friend and business partner Tunde demuren don dey engaged for Dominican republic.

Wetin many people no know, na how Tunde take propose. The two of dem wey dey do vacation for Dominican republic don dey there for almost one week.Tunde wey don plan to propose say before the vacation start to hin girlfriend for the past 2 years pick the best place to propose, the beach. Hin use the beach because anybody wey know Dominican know say na one of the finest places for the country be that. The beach na open place an anybody go fit see dem and so hin fit show hin love there.
People wey dey close to dem yarn say make we dey expect the marriage before the end of this year.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.