Thursday 28 May 2015

LIVE PICTURE OF BUHARI FOR PRESIDENTIAL DINNER THIS NIGHT


The dinner dey happen now for Abuja this evening, May 28,2015. The next presido Muhammad Buhari, next VP Yemi Osinbajo, and other top APC and government ogas dey the event. more photo later.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.