Friday 29 May 2015

ACTRESS UCHE JUMBO DON BORN BABY BOY








Actress Uche Jumbo Rodriguez with her husband go Still dey thank God. The actress born yesterday, bouncing baby boy and hin name na Matthew.
Congratolovia to am!!


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.