Sunday 2 August 2015

SO PRESIDO BUHARI OFFICAL PHOTOGRAPHER STILL SNAP PICTURES EVEN FOR HIN WEDDING DAY


 Even for hin weddig day, Bayo Omoboriowo Presido Buhari official Photographer still do wetin hin like to do. Bayo snap pictures dem as hin show say no matter wetin happen hin still be Phtographer. Look another picture as hin dey do hin tin after the break.


No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.