Saturday 1 August 2015

FORMER SUPER EAGLES CAPTAIN KANU NWANKWO DEY CELEBRATE HIN 39 BIRTHDAY TODAY


Former Super Eagles captain Kanu Nwankwo dey celebrate hin birthday today. Kanu na 39 today as dem born am for Aug 1st, 1986. Kanu play for Arsenal FC, Ajax FC, Intermilan for Italy, Portsmouth FC. Look more pictures from hin career after the break.





No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.