Wednesday 8 July 2015

PHOTO: NEMA DON DONATE MATERIALS TO BOKO HARAM VICTIMS



NEMA yesterday July 7th, 2015 go visit Boko Haram victims for dem camp for Garki, Abuja. Dem donate bags of rice and beans with other beta beta tins wey the people go need to take survive for the IDP camp. look more picture after the break.




No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.