Wednesday 8 July 2015

ACTRESS TOYIN AIMAKHU AND HER HUSBAND CELEBRATE DEM 2ND MARRIAGE ANNIVERSARY


After tori spread like draw soup early this year say popular Yoruba actress and her actor husband Adeniyi Johnson say dem marriage don end, e be like say all na just rumours. The fine actress and producer go instagram to celebrate dem wedding anniversary and to shame dem bad belle people. 

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.