Wednesday 11 February 2015

I FEEL GREAT SAY I DEY ITK NAIJA TOP 10 MALE VOCALIST

actor and now musician Gabriel Afolayan don talk say hin feel great say hin make the top 10 naija male vocalist.
When I come ask how hin feel a about the position wey hin dey hin say the main thing na to dey the list.

1 comment:

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.