Wednesday 11 February 2015

OBASANJO FINALLY DON TALK SAY HIN SUPPORT BUHARI

Everything don dey spoil for President Goodluck Jonathan as former presido Olusegun Obasanjo don talk say hin dey support Jonathan.
Obasanjo talk this thing for Nairobi, Kenya as hin launch hin book there.Hin talk say hin no like as den postpone election.Hin talk say Buhari now don go school and hin don get experience and so why hin no go support am?.
OBJ talk say if Buhari enter tins go change for am pass before.

No comments:

Post a Comment

This comment no show wetin ITK think about this post. Please no put words wey no good for una comment.Thank you.

Call +2348188393890
Or send Una email to emoreitk@gmail to advertise and for any informate.